Click Here To Get The Lastest

Click On The Image Below

Henderson don plant yam for Liverpool

Liverpool vice skippo, Jordan Henderson don plant plenty yam for de club as de guy don sign anoda contract wey go make am tay for de club wey no dey waka alone.
Liverpool Oga dem no gree yarn de years wey Henderson sign for paper, but some aproko talk say na 5years contract na hin de bobo sign, and na £100,000 hin go dey collect every week.
“My belle dey sweet me as I don sign anoda contract for Liverpool, becos dis club na beta club wey dey make me jolly yafun yafun.
“I know say e no go tay again wey Liverpool go start to dey carry trophies becos we get playas we fit do am,” naso Henderson talk
As Steven Gerrard go pack hin bag kommot for Liverpool wen dis season kpai, na Jordan Henderson go replace am as de ness Liverpool skippo.
De plane wey go carry Gerrard enta America don dey wait for am for Airport as de guy don sign contract for Los Angeles Galaxy.

No comments:

Post a Comment

Flag Counter

Ads By Google

Click Here

Click Here

Click Here

CLICK BELOW TO GET MORE INFORMATION

Video of the Day

Blog Archive

Pageviews Today

Popular Posts